Online Now
Abasiama F.
Welcome to my corner! Na me be your friendly guy from Nigeria. I sabi gist die! I love good conversation, good food, and good vibes. You wan learn pidgin? You wan gist about life for Naija vs abroad? You wan just laugh and forget stress? I dey here for you. No dull moment with me. Let's talk, let's laugh, let's eat (with gist). First minute na free — make you try me!
Topics & Rates
GENERAL DISCUSSION
$0.10/min